
Pipo for Northern Nigeria fear di return of deadly attacks of Boko Haram
Last September, afta Boko Haram militants attack Mafa town for Yobe, Northeat Nigeria, e don bring back fears of time wey pipo for di area believe say don go. Di attackers kill ova 100 pipo by di time di attack end. Boko Haram dey promote di kain Islam wey …